Afroloaded.com

Menu
  • Home
  • Music
    • Naija Music
    • Gospel music
    • South Africa Music
      • Afro House Songs
      • Amapiano
      • Gqom
    • Ghana Music
    • East Africa Music
  • Videos
  • Albums & Mixtapes
  • Entertainment Gist
  • Lyrics
  • Promote Music
Home
Lyrics
Kizz Daniel – Jaho (Lyrics)
Lyrics

Kizz Daniel – Jaho (Lyrics)

Editor April 24, 2020

gif,GIF89a%01%00%01%00%80%00%00%00%00%00%FF%FF%FF%21%F9%04%01%00%00%00%00%2C%00%00%00%00%01%00%01%00%00%02%01D%00%3B - Kizz Daniel – Jaho (Lyrics)

Read the lyrics to Kizz Daniel recent track tagged “Jaho“.

[Intro]
Vado
DJ Coublon
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho

[Verse 1]
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

 

[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo Oluwa lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de

[Verse 2]
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are

When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give you fake sweetheart

[Pre Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo o
Oro mi lowo Oluwa lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus/Outro]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Jaho jaho
Jaho jaho o

Share
Tweet
Email
Prev Article
Next Article
Tags:Jaho Kizz Daniel

Leave a Reply

Cancel reply

Search

Archives

  • June 2020
  • May 2020
  • April 2020

Meta

  • Log in

Afroloaded.com

Copyright © 2021 Afroloaded.com
Designed by Viralclown Media

Ad Blocker Detected

Our website is made possible by displaying online advertisements to our visitors. Please consider supporting us by disabling your ad blocker.

Refresh